Текст песни Fela Anikulapo Kuti - Open & Close

Исполнитель: Fela Anikulapo Kuti


This is a new dance
Called open and close
We’re going to sing and tell you
About open and close

I want to tell you a story
Chorus: No be story o

I beg

I want to tell you a story
Chorus: No be story o
I want to tell you a story, chorus

E no be story
Chorus: At all, very very at all
Very very at all
Dey say e no be story o
The tin wey e be
Dem go tell us now

I want to tell you a story
Chorus: No be story o
I want to tell you a story, chorus

Wetin he be o o, ah
Chorus: He be dance
Wetin he be o o, ah, chorus

Tell me wetin dem dey call am
Chorus: Open and close
Tell me wetin dem dey call am, chorus
Put your leg and arm together, chorus
Put your leg and arm together, chorus
Throw your leg and arm away, chorus
Throw your leg and arm away, chorus
Bend your yansh like black man, chorus
Bend your yansh like black man, chorus
Open and close o, chorus
Ah, ah, ah, chorus
Ah, ah, ah, chorus

Oooo, ah

I want to show you
How to do open and close
All you have to do
Is just open your arms
And legs at the same time
And close your legs
And arms at the same time
To the beat

Like this
Open, close
Open, close
Open, close
Open, close
Open and close
Open and close
Open and close
Open

I want to tell you a story
Chorus: No be story o
I want to tell you a story, chorus

Wetin he be o o, ah
Chorus: He be dance
Wetin he be o o, ah, chorus

Tell me wetin dem dey call am
Chorus: Open and close
Tell me wetin dem dey call am, chorus
Put your leg and arm together, chorus
Throw your leg and arm away, chorus
Bend your yansh like black man, chorus
Ah, ah, ah, chorus
Ah, ah, ah, chorus
Eh, open and close o, chorus
Open and close o, chorus
Ah, ah, ah, chorus
Eh!

Другие песни этого исполнителя




Copyright © 2016-2024, "Тексты песен"

Обратная связь

Права на тексты песен, а также их переводы принадлежат их авторам. Все тексты и их переводы представлены исключительно для ознакомления.